You are here: HomeSports2013 01 26Article 263275

Tori for Pidgin: Ghana win while Niger no fit

This article is closed for comments.

Read Comments Comments (40)

  • KING 11 years ago

    D3 TIME WAY PIKIN DEY GO SCOOL UNA DEY ROB! LOOK HOW YOU DO PKAFUKA! Y3 Y3 MAN!

  • abroso 11 years ago

    oh, come on critics, don't let loose your sense of humour!!1

  • KOFI NUA 11 years ago

    CHARLE , WEY KAN ENGLISH BE THIS? IF SAY YOU WAN SPEAK PIDGIN WHY YOU NO WRITE GHANA PIDGIN, WEY GET FINE FLAVOR. THIS NAIJA PIDGIN BE TOO RAW.

    GHANA PIDGIN BETTER KORAA PASS NAIJA PIDGIN.

  • Dondiago 11 years ago

    Una don waist ur tym scribble crap article. Wetiin oga wan tawk? Ghanaman nogo wasteIn time read all that yawa. Tori take your bledy Yoruba English go boko haram make dem don stop dema bombing. Simple language this piece is c ...
    read full comment

  • Uncle Mo 11 years ago

    I disagree. This makes interesting comic reading. "Since den, de waka don turn Israelite journey"...Ha! That's one good laugh....but I believe we shall win the cup this year

  • Yaw Anderson 11 years ago

    How low can ghanaweb go. Humorous as it seems, but don't ghanaweb have journalistic standards that needs to be met and followed?

  • Africanus 11 years ago

    All work and no play......

  • KOFI NUA 11 years ago

    I DEY GREE SAY WE FIT SPEAK PIDGIN FOR FUN. BUT WHERE DEY OUR OWN GHANA PIDGIN? CHARLE, MAKE YOU LEAVE THIS NIGERIA PIDGIN FOR NIGERIANS.

    LIBERIA GET THEIR PIDGIN, JAMAICA GET THEM PATOIS, WE ALSO GET GHANA PIDGIN. WHY YO ...
    read full comment

  • FUFUO DADESEN 11 years ago

    HAVE SOME SENSE OF HUMOR,WILL YOU.

  • kweku siam 11 years ago

    Hillarious!

  • bimbo 11 years ago

    STUPID ARTICLE: na whu kanna wanna read dis kanna stupid writing???? BULL

  • Busumbru 11 years ago

    Simply a comic relief, let's laugh it off.

  • qudus 11 years ago

    Hahahaha...I just can't stop laughing

  • KOFI NUA 11 years ago

    WE NO DEY SAY TORI IN GHANA. E BI TOLI. WE GET BEAUTIFUL PIDGIN KORAAA PASS NIAJA UGLY PIDGIN.

  • The Stallion 11 years ago

    Who com write dis wahala? Dis writer na one kind. For whereee? we dey prepar harves against Niger!

  • KOFI NUA 11 years ago

    THIS NO BI PIDGIN FOR GHANAIANS. WE GHANAIANS GET OUR OWN PIDGIN. THE WRITER FOR GO WRITE FOR NIGERIA SITE.

  • the truth 11 years ago

    if you can't write in proper english, then please stop writing. our nation is already full of illiterates so please don't contribute to the illiteracy.

  • Africanus 11 years ago

    GhanaWeb is not an English language teacher. If you want to learn English go to school.

  • KOFI NUA 11 years ago

    CHARLE, SOON WE GHANAIANS GO START TALK LIKE NAIJA PEOPLE. WE GO PRONOUNCE 'AIRPORT' YEAHPORT, PURSUE KPORSHOE. NURSE GO NORS, PURCHASE GO BE KPORCHASE.

    CHARLE, MAKE WE BE CARFUL O. WE GET SOMETHING FINE. MAKE WE NO REPLAC ...
    read full comment

  • The Truth 11 years ago

    You aint The Truth but what you said is the truth.

  • RAS-VULTURE 11 years ago

    Man de person who writ dis na oga what.I need more of dis good comic relief over here.Na dis writin no be yeye writtin at all.

  • MIDAS TOUCH 11 years ago

    Ghanaweb should not entertain this kind of trash

  • MPANIMFUO USA 11 years ago

    DIS ONE GIDA NO SENSE. SO SO SHIT!

  • Natural Mystic 11 years ago

    It appears the political climate is so toxic that folks have also lost their sense of humour in Ghana. Tori for pidgin is meant to be nothing more than comic relief.

  • Blaque Marque 11 years ago

    Yaw Anderson, Midas Touch et al who think this is no place to publish such beautiful work of literary art, go hide yourselves...."THOSE WHO FIND UGLY MEANINGS IN BEAUTIFUL THINGS, ARTE CORRUPT, WITHOUT BEING CHARMING...THIS I ...
    read full comment

  • KOFI NUA 11 years ago

    CHARLE, NO BE ALL PIDGIN WEY FINE . SOME FINE TO LISTEN, SOME JUST BE UGLY AND NOISY. GHANA PIDGIN BE NICE, JAMAICAN PATOIS GOOD TOO. LIBERIA AND NIGERIA PIDGIN NO GOOD.

    MAKE YOU SPEAK GHANA PIDGIN.

  • STEPHEN OSEI,NORWAY 11 years ago

    ,GHANA NOW KNOW HOW TOGO,BUKINA,IVORICOAST PLAY TOP GAME,I HOPE WE HAVE LEARN AS A WORNING.MORE GOALS IS GOOD

  • omon ghana 11 years ago

    Hey ma broda. na good good english wey you don write for here oo! make una no dey worry your head over them people wey dey insult u. na big time ignoramuses wey dem be wey they no dey fit see self de beauty and the humour plu ...
    read full comment

  • TA USA 11 years ago

    Oga, na de best article we I don rid for life. Oga dis one correct well well ooo, true to god. I feel yu Oga, yu na baba for dis one oooo! Na only people wey head nor correct go say dis article nor good. Oga nor mind dem, dem ...
    read full comment

  • Victor A. Young 11 years ago

    So you dey tink say de Niger match go be isay? Taki lizy o, de game no bi small. Say som tin Oga, for wheah you dey? De Niger players wan cause people surprise. Watch out!

  • FOYOOSIS 11 years ago

    Like it or not, na this be proper Oyinbo english. Some humour, we need!

  • Stop it! 11 years ago

    ????

  • Kofius 11 years ago

    Cup is for Ghana. God has given U an easy path. Who will be lucky to win AFCON by beating, Niger, Cape Verde (1/4_, Togo (1/2) and then the final ?. Soo lucky

  • Nii Ayi 11 years ago

    the writer is nigerian.

  • Joe 11 years ago

    This is nonsense/ Please stop this immediately. It's not funny!

  • Pawpaw 11 years ago

    Nigeria pidgin is like the course meal... Ghana 's like the dessert. Easier to digest!

  • Ono 11 years ago

    They are everywhere now

  • Akan Warlord 11 years ago

    Stupid commenter

  • Twumwa, Germany 11 years ago

    I can't remember pidgin as Ghanaians until people like my father came back from Nigeria in the 80s. Words like gari, kaun, Kongo , lai lai, Alaba are Nigerians

  • charles 11 years ago

    idiot