You are here: HomeAfricaBBCPhoto ArchiveRead ArticleEnlarge Photo 1

'I want my seven-year-old pikin to fit waka and go school like her mates'

Since 2017 wey Suebat mama born am, she don dey hope say one day her pikin go fit tok and waka
Since 2017 wey Suebat mama born am, she don dey hope say one day her pikin go fit tok and waka